Wednesday, 8 July 2015

Good Morning this Morning abi na Afternoon!!!!


 Missing my Nysc days sha. Good morning this morning my fellow countrymen, boys and girls, ladies and gentlemen, mama and papa, boyfriend and girlfriend, witches and wizard, obi akpo and obi oyi. Who again i dey forget this girl? Ahhh!!! ohh, Ndi iloo(enemies). Its anoda tier rubber day God has given us to make the best out of. Don't let anybody or thing spoil am for you .... even me wey dey talk sef. Just make the best out of it and be on the safe side. Apply prudence to whatever you do. Above all, God dey. Nice day!!!! Catch you later ooo, no caught me oooo

No comments:

Post a Comment